Songtexte.com Drucklogo

Baba Songtext
von Bisa Kdei

Baba Songtext

Make you no dey fear nobody
Make you no dey mind your foes, woate?
Live your life the way e go make you happy
Ɛyɛ a tena ase na fa wo ho adwen

This life be you alone
Make you dey watch your steps on the road
Try to learn to be a player
And make sure the game no go play you never
And don′t let the paper make e deceive you
Make you dey think say you be better than everybody, ei, eh-ei
'Cause e be God dey bless we, ei
E be ein dey own we, eh-eh-ei
Yɛde Ne ka paa, nti wosɔre anɔpa na wowɔ aseda bi a


Give it to Baba (Baba)
All the praise for Baba (Baba)
Give it to Baba, eh (Baba)
Ɛyɛ a kae baabi a wofire (Baba eh)
Hɛni ojɛ ni okɛɛ ha Baba (Baba)
Give it to Baba (Baba)
All the praise for Baba, eh (Baba)
Give it to Baba (Baba, eh)

Ɔbra no be joke, life no be easy
Nti wo mmerɛ mbaaeɛ a twɛn wo season
Don′t be greedy, slow the speeding
Ɛyɛ a kɔ no bɔkɔɔ, brɛɛbrɛɛ, na wobɛduru
'Cause your slow motion is better than no motion
Do something, take a notion, ei

'Cause life be you, so live it, stop belittling
So, do what you can do
Choose the hard way and struggle
And if e be for you through hard work and determination, ah

Give it to Baba (Baba)
All the praise for Baba (Baba)
Give it to baba, eh (Baba)
Ɛyɛ a kae baabi a wofire (Baba eh)
Hɛni ojɛ ni okɛɛ ha, Baba (Baba)
Give it to Baba (Baba)
All the praise for Baba, eh (Baba)
Give it to Baba (Baba, eh)


Give it to Baba (Baba)
All the praise for Baba (Baba)
Give it to Baba, eh (Baba)
Ɛyɛ a kae baabi a wofire (Baba eh)
Hɛni ojɛ ni okɛɛ ha, Baba (Baba)
Give it to, Baba (Baba)
All the praise for Baba, eh (Baba)
Give it to baba (Baba, eh)

E no be you dey do something
E be God wey dey make man dey shine
Sometimes, you no even get a dime
But you dey chop pɛpɛɛpɛ
Ɛnnɛ wayi bi ato wo nan so
Ɛno nti today, no more kanzo
′Cause life just be you and how you ɡo live am
So, if e dey be for you a

Give it to Baba (Baba)
All the praise for Baba (Baba)
Give it to Baba, eh (Baba)
Ɛyɛ a kae baabi a wofire (Baba eh)
Hɛni ojɛ ni okɛɛ ha Baba (Baba)
Give it to Baba (Baba)
All the praise for Baba, eh (Baba)
Give it to Baba (Baba, eh)

Give it to Baba (Baba)
All the praise for Baba (Baba)
Give it to Baba, eh (Baba)
Ɛyɛ a kae baabi a wofire (Baba, eh)
Hɛni ojɛ ni okɛɛ ha Baba (Baba)
Give it to Baba (Baba)
All the praise for Baba, eh (Baba)
Give it to Baba (Baba, eh)

Bisa Kdei

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Bisa Kdei

Fans

»Baba« gefällt bisher niemandem.